Tekno
Оригинальный текст с переводом
Tekno
She dey do something, wey dey make me want something
She dey do something gan, wey dey make me want something
Omoge tele mi kalo
Omoge tele mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan (she dey gidigan)
Lagos to London (London)
Hold on hold on hold on
If I want a car, I go buy (hold on)
I like a house, I go buy (hold on)
And if I want to go to dubai (hold on)
My Baby take this and kpai kpai (hold on)
She dey killi mi, I dey die
If I want to touch, she dey shy
Say, What I gotta do?
Tell me what I gonna do
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me and japa
Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
Omoge tele mi kalo
She dey do something, wey dey make me want something (oloun)
She dey do something gan, wey dey make me want something
Omoge tele mi kalo
Omoge tele mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan (she dey gidigan)
Lagos to London (London)
Give dem give dem give dem give dem
Give dem give dem give dem give dem
Feel am feel am feel am feel am
Feel am feel am
Waje ma ko
A lope sho ego (waje ego)
Oshey Ronaldo
Wan debe koko
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me and japa
Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
Omoge te le mi kalo
Eh Chocolate o baby manya for me (oh baby)
And I like it o when you whine your body (oh baby)
Minimie wanana baby lower your waist (oh baby)
I dey feel it o when you lower your body (oh baby)
This beat ain’t normal
Mix monster
Она что-то делает, мы заставляем меня чего-то хотеть
Она что-то делает, мы заставляем меня чего-то хотеть
Омоге теле ми кало
Омоге теле ми кало
Ваше тело делает Армагеддон
Ваше тело делает Армагеддон
Фолаке дей гидиган (гидиган)
Она дей Гидиган (она дей Гидиган)
из Лагоса в Лондон (Лондон)
Держись, держись, держись
Если я хочу машину, я иду покупать (подожди)
Мне нравится дом, я иду покупать (подожди)
И если я хочу поехать в Дубай (подождите)
Мой ребенок, возьми это и кпай кпай (держись)
Она убивает меня, я умираю
Если я хочу прикоснуться, она стесняется
Скажи, что мне делать?
Скажи мне, что я буду делать
Никто не зомби
Никто не зомби
Никто не будь обезьяной
Никто не обезьяна
Вы не можете играть со мной и джапой
Вы не можете играть со мной и джапой
Скажи, что ты долго ищешь yawa wey от lekki до osapa
Омоге теле ми кало
Она что-то делает, она заставляет меня чего-то хотеть (олон)
Она что-то делает, мы заставляем меня чего-то хотеть
Омоге теле ми кало
Омоге теле ми кало
Ваше тело делает Армагеддон
Ваше тело делает Армагеддон
Фолаке дей гидиган (гидиган)
Она дей Гидиган (она дей Гидиган)
из Лагоса в Лондон (Лондон)
Дайте дем, дайте дем, дайте дем, дайте дем
Дайте дем, дайте дем, дайте дем, дайте дем
Чувствую, чувствую, чувствую, чувствую, чувствую, чувствую
Чувствую себя чувствую
Вадже ма ко
Лопе шо эго (вадже эго)
Оши Роналду
Ван Дебе Коко
Никто не зомби
Никто не зомби
Никто не будь обезьяной
Никто не обезьяна
Вы не можете играть со мной и джапой
Вы не можете играть со мной и джапой
Скажи, что ты долго ищешь yawa wey от lekki до osapa
Омоге те ле ми кало
Эх, шоколад, о, детка, для меня (о, детка)
И мне нравится, когда ты ноешь своим телом (о, детка)
Minimie wanana, детка, опусти талию (о, детка)
Я чувствую это, когда ты опускаешь свое тело (о, детка)
Этот ритм ненормальный
Микс монстр
2022 •Tekno
2019 •Tekno
2021 •Aluna, Tekno
2014 •Tekno
2020 •Tekno
2017 •Tekno
2017 •Tekno
2018 •Tekno, OG, Flimzy
2020 •Ice Prince, Tekno
2019 •Tekno, Zlatan
2015 •BRACKET, Tekno
2021 •L.A.X, Tekno
2018 •Tekno
2020 •Tekno
2018 •Tekno
2019 •Tekno
2018 •Tekno
2020 •Tekno
2020 •Tekno
2020 •Tekno
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды