Years - styl

Years - styl

  • Year of release: 2012
  • Language: English
  • Duration: 4:40

Below is the lyrics of the song Years , artist - styl with translation

Lyrics " Years "

Original text with translation

Years

styl

S, T, Y, L, Plus

Oh yeah

We still dey o

Four years don waka

We still dey carry go, nobody waka

Nobody go solo

Baba God o, our case o

Na your Grace o

A du pe o

People talk say khaki no be leather

But we have stayed through the rain and the stormy weather

Whether them like am or whether them no send

Or whether them pretend, we still dey o

People talk say one day e go better

But we say that the day is already better

On my left, on my right, I see Tunde and Zeal

Wetin I feel, ebe say

People say we go break up when we make money

We have made some and stayed as a family

Whether we fight o, whether we quarrel

Over money oga, we still dey o

Talk say na me go first go solo

And how I wonder they can see tomorrow

Where would I be without Shifi and Tunde

Maybe, I go wound eh

(We still dey hustle)

(E se)

Baba, a du pe o

1997 was the year I met Shifi

Later we were joined by Lanre and Yemi

1998, Lanre passed away

Zeal came with a brighter day

2003, came T-Jazz and Joey

Sunky and Mekoyo produced Olufunmi

Oh how I wish Lanre and Yemi were here

But I thank you Lord cuz

Baba, a du pe o

We still dey o

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds