Ease Your Mind - Starboy, WizKid, Kel-P

Ease Your Mind - Starboy, WizKid, Kel-P

  • Альбом: SoundMan Vol. 1

  • Year of release: 2019
  • Language: English
  • Duration: 3:05

Below is the lyrics of the song Ease Your Mind , artist - Starboy, WizKid, Kel-P with translation

Lyrics " Ease Your Mind "

Original text with translation

Ease Your Mind

Starboy, WizKid, Kel-P

Many thing don really open my eyes

Many things don happen wey don open my mind

Things don happen for my life, we make me realise

Sey, many things go happen, and it’s real fine

Never let the small talks but the money get to me

I dey work, I dey pray, omo nothing worry me

I put my body on my grind, let the money control me

Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like sey your light no come

Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, i’m glad it’s over

Steady I dey steady thank Jehovah

Now I got some likkle ice in my soda

And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places

Even man never rate

Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me

See starboy dey here, where the men dey here?

And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fit be lie sey your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like sey your light no come

Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix monster

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds