Starboy, DJ Tunez, WizKid
Оригинальный текст с переводом
Starboy, DJ Tunez, WizKid
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
Mix monster
Сегодня вечером, где вечеринка
Где мои люди умирают
Где шайо дей
Мы идем, чтобы человек чувствовал себя хорошо
Сегодня вечером, когда никого нет
На, кто идет, дей
Нет разбрасывателя
Ага-ага
Не забывай, что твоя мечта не сбудется на одну ночь, да
И когда это произойдет, заставьте вас наслаждаться этой жизнью, скажем, одной жизнью
Ага-ага
И когда начинается путешествие
Дем иди смотри, дем иди не нравится
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня
Только на сегодня
Прикрой меня
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня, о
Только на сегодня
Ko se mi lat’ibere o
Тоба Дейл Ама Соро, да
Ko se mi lat’ibere ohh
Мой ребенок, мой ребенок, мой ребенок
Вы должны знать, что музыка делает со мной
Она говорит, что музыка заставляет ее влюбиться в меня.
Она говорит, что моя музыка завладела ею.
Она говорит, что моя музыка завладела ею.
Эта жизнь, которую вы видите, подходит для вас сейчас
Жизнь, которую можно купить за деньги сейчас
Я не хочу, я не хочу, я не пытаюсь сейчас
Не будь всем, что ты видишь на всю жизнь, теперь ты ян, ву
Сегодня вечером, где вечеринка
Где мои люди умирают
Где шайо дей
Мы идем, чтобы человек чувствовал себя хорошо
Сегодня вечером, когда никого нет
На, кто идет, дей
Нет разбрасывателя
Ага-ага
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня
Только на сегодня
Прикрой меня
Детка, прикрой меня
Детка, прикрой меня, о
Только на сегодня
Ko se mi lat’ibere o
Тоба Дейл Ама Соро, да
Ko se mi lat’ibere ohh
Мой ребенок, мой ребенок, мой ребенок
Микс монстр
2021 •Robert Glasper, H.E.R., Meshell Ndegeocello
2018 •Starboy, Ceeza Milli, SPOTLESS
2016 •Drake, WizKid, Kyla
2019 •Chronixx, Starboy, WizKid
2020 •DJ Tunez, Ayo Jay, Agho
2018 •Metro Boomin, Swae Lee, WizKid
2018 •Ty Dolla $ign, MOTi, WizKid
2019 •London, Starboy, WizKid
2014 •Starboy
2018 •Metro Boomin, J. Balvin, WizKid
2019 •Lay-z, WizKid, Skepta
2019 •Blaq Jerzee, Starboy, WizKid
2018 •Starboy, WizKid, Slimcase
2020 •DJ Tunez, adekunle gold, WizKid
2018 •WizKid, Starboy, SPOTLESS
2019 •Starboy, WizKid, Chronixx
2018 •DJ Tunez, WizKid, Reekado Banks
2018 •Skepta, WizKid
2018 •VYBZ Kartel, WizKid
2017 •SARZ, DJ Tunez, Flash
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды