Smooth MF - DJ Tunez, Ayo Jay, Agho

Smooth MF - DJ Tunez, Ayo Jay, Agho

Год
2020
Язык
`English`
Длительность
187870

Below is the lyrics of the song Smooth MF , artist - DJ Tunez, Ayo Jay, Agho with translation

Lyrics " Smooth MF "

Original text with translation

Smooth MF

DJ Tunez, Ayo Jay, Agho

See my radar e be on you ye eh

Tell me anything wey I no fit do ye eh

For your matter I dey battle yeah

Giving all them n**** royal rumble ye eh

I want you tonight (tonight)

Girl you know it’s on sight (know it’s on sight o)

See na you I dey find (eh eh)

Your number one for my mind yea

I want you no be fight (no be fight, no be fight o)

Girl you know I don try (girl you know I don try o)

So no dey form power mike

Cos you know I don’t bite ye eh eh

Pre chorus

As I enter she surrender ye eh eh

Tell them bagaz, na back to sender yea ye

As I enter she surrender ye eh eh

So tell them haters na back to sender yea ye

Smoother MF

Yea eh

Yea eh

Yea eh

Yea eh

Smoother MF

Ye eh

Ye eh

Ye eh

Ye eh

(Ayo jay verse)

Smooth

I’m smooth MF

I turn wine into water

Dem dey play my songs

From yankee to ojota o

But I’m far from butter o

Ajekpako from the gutter o

But I can flow like water

That’s why I’m so important

I want you walahi

Shey you go go Dubai

Make we dey go my side

Girl me I wanna change your life eh eh

Ngwanu decide (biko decide)

Shey you go be my wife

Me and you be like four and five

Come girl let’s enjoy the ride eh eh

(Agho Pre chorus)

As I enter she surrender yea eh eh

Tell them beggars, na back to sender yea ye

As I enter she surrender yea eh eh

Tell them beggars, na back to sender yea ye

Smoother MF

Yea eh

Yea eh

Yea eh

Yea eh

Smoother MF

Ye eh

Ye eh

Ye eh

Ye eh

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds