Below is the lyrics of the song African Problems , artist - Seun Kuti with translation
Original text with translation
Seun Kuti
But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I go dey talk am
I must shout am
Make dem dey hear am
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa
Unless we start to (Thinky thinky)
Think of tomorrow (Thinky thinky)
Fight for the future (Fighty fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Common, Black Thought, Seun Kuti • 2021
Shank feat. Seun Kuti, KaySwitch, Vector and Davido, Shank, Davido • 2015
Seun Kuti, Egypt 80 • 2016
adekunle gold, Seun Kuti • 2018
Seun Kuti • 2008
Seun Kuti • 2008
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds