
Below is the lyrics of the song Amigos , artist - Schedule with translation
Original text with translation
Schedule
Shoutouts to the boys wey dey support y’all be my amigos
Them go fit kill for the fam shoutouts to Gringo
So many ups and downs but you know how the thing go
Step by step but soon them go hear my name o (them go hear my name)
Some of them be real some too be fake
But still them go dey my back till till
Y’all know the drill
Y3b3 chilli na who go pay the bill?
I swear i never go switch up
If i get the kudi we go link up
Haters comot ma ma mo red card
I for leave cause the boy for work hard
But, I wanna b with my amigos (amigos)
I wanna be with my friends (friends)
I wanna b with my amigos (amigos)
I wanna be with my friends (friends)x2
Going bananas
They call me king knog 'cause I roll with gorillas
Bitch I’m sorry I don’t snitch on my niggas
Do or die I do that for the realest (yeah)
No relevance but they’ll hear my story
Akwasi relax they can’t steal glory
If I ever looked interested I’m sorry
Do it for the passion and claim all the glory (do it for the passion and claim
all the glory)
Shoutouts to my boys at the back
Make them tell you?
Ha ha
Paow paow paow
Grrrr
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds