Below is the lyrics of the song Corner , artist - Reekado Banks with translation
Original text with translation
Reekado Banks
Eh eh oya Reekado noni
Eh eh oya Baby fresh pon the beat oh
Eh eh Eh eh Eh eh
Mavin yeh…
Eh… ose wey you dance dey make me craze
Want to take you to my place
I want to Give you my way
Aha Ah mogbe
Baby waje Ka lo le
No dey Carry shoulder up
dey be like sey you no dey take
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Sweet porey
Big big porey
On a very large pore
Omo ge wa je ka Mo re
Ah Umm for me
Dance the Dancy for me
Oya do the do Omoge I no dey fumble
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Reekado Banks • 2020
DJ Tunez, WizKid, Reekado Banks • 2018
Reekado Banks • 2018
Reekado Banks • 2021
Reekado Banks • 2019
Reekado Banks • 2015
Reekado Banks • 2018
Reekado Banks • 2015
Fuego, Reekado Banks, Trackdilla • 2020
Reekado Banks • 2019
Reekado Banks • 2019
Reekado Banks, Sammy Davids • 2017
Masterkraft, Reekado Banks, CDQ • 2017
Ycee, Reekado Banks • 2017
Sarkodie, Reekado Banks • 2019
Reekado Banks • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds