Straight from Mars - R2Bees

Straight from Mars - R2Bees

Альбом
Site 15
Год
2019
Язык
`English`
Длительность
181940

Below is the lyrics of the song Straight from Mars , artist - R2Bees with translation

Lyrics " Straight from Mars "

Original text with translation

Straight from Mars

R2Bees

We coming from Mars bro

Whoa, yeah

Party don start till

The early morning

We dey give dem dem

Show we dey cover on

Make dem dance

Make dem move

Make we shayo gan ooh

5:45 baby call my phone

Say many things dey

Wavy take my love

Say but tonight say na you dey

Make me sing this song ooh

Make you no dey freeze

Lady I go take you to the peak

E be your body wey be me

I wanna squeeze

Quick quick quick

Baby make we dance and swim

Everytime you step to the beat

See everybody fit dey sleep

Dem no dey fit to take the heat

Rididi oo

Tell everybody make dem know

R2bees Starboy show

When we come through

Yeah we run the show

Diblidibli ooh

Tell everybody make

Dem know

R2bees Starboy show

Say no brother

Can test this flow

Party don start till

The early morning

We dey give dem dem

Show we… Say no brother

Can test this flow

Party don start till

The early morning

We dey give dem dem

Show we dey cover on

Make dem dance make dem

Move make we shayo gan oo

69 make you take my number

Call my phone

Make you tell me how you’re

Feeling this early morning

You need to get away make you

Come make we sing along oo

It don’t stop no it don’t stop

Friday night boss boss

With a fresh cut

Came in a truck but

We left in a droptop

We on top and no we won’t stop

She said don’t you

Cut your goatee

Tonight to kiss a grill

Yes a peng ting she

Likes to keep it real

African girl she wants to

Help with the bill

This thing is till we die

That’s the way I feel

Don’t test this flow with the

Vibes on don’t dull don’t slow

This party no dey end

Nobody wan go

Refuse to be broke

Everybody want dough

Rididi oo

Tell everybody make dem know

R2bees Starboy show

When we come through

Yeah we run the show

Diblidibli ooh

Tell everybody make dem know

R2bees Starboy show

Say no brother can

Test this flow

Party don start till

The early morning

We dey give dem dem show

We dey cover on

Make dem dance make dem

Move make we shayo gan oo

69 make you take my

Number call my phone

Make you tell me how you’re

Feeling this early morning

You need to get away make you

Come make we sing along oo

Killmatic, we had to do that, right?

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds