Talk - Minz

Talk - Minz

  • Year of release: 2016
  • Language: English
  • Duration: 3:49

Below is the lyrics of the song Talk , artist - Minz with translation

Lyrics " Talk "

Original text with translation

Talk

Minz

wo ni

mo ni kilele

eh ehe ehhh

oh oh

baby no go look uche face follow me dey go on a wave

oya give me sample ekwe baby i go love you everyday

see i no go do you bad thing me i no go use you throwe

na na na eh oheh

tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes

tele mi me and you go be five and six mo ti renikeji

o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery

you dont know aa minz

i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun

is like am falling in love o jem ba e so ko to dun

am calling your phone pick up o eh owe

na only you wey i fit love o

me i want to me i want to talk o

before the matter before the matter long o

am calling your phone pick up o

na only you wey i fit love o na only you wey i fit love o sister

so no dey give me trouble so no dey come dey give me trouble jika

way that you whine that thing make me dey want to dey mayan

baby if you give me that thing i go give you heart desire

tele mi let me take you round town we will be rolling in my new mercedes

o baby me and you go be five and six mo ti renikeji

o baby make dem talk anything wey dem wan talk kosi qwery

you dont know aa minz

i wan follow you talk o sho ma ba mi ni gbolohun

is like am falling in love o jem ba e so ko to dun

am calling your phone pick up o eh owe

na only you wey i fit love o

me i want to me i want to talk o

before the matter before the matter long o

am calling your phone pick up o

na only you wey i fit love o

Other songs by the artist:

1

Story

Minz • 2017

2

Confetti

E Kelly, Boybreed, Minz • 2020

3

Skin

Minz • 2020

4

Mercy

Sheperd, Minz • 2019

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds