Selfmade - Lyta

Selfmade - Lyta

Год
2018
Язык
`English`
Длительность
228180

Below is the lyrics of the song Selfmade , artist - Lyta with translation

Lyrics " Selfmade "

Original text with translation

Selfmade

Lyta

Olamide don sign the boy

Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn

Shout out to those people now wey Dey show me love

That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Work work work work work, because man must to chop

Everyday say me dey hustle now, am heading to the top

Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly

You know say nobody holy, no follow dem smoke poli

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Oluwa oshey, won ma b’owo se’n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly

I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli

Work work work work work, because man must to chop

Everyday say me dey hustle now, am heading to the top

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Oluwa oshey, won mon b’owo se’n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k’owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds