Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

  • Year of release: 2016
  • Language: English
  • Duration: 0:34

Below is the lyrics of the song Skit 2 (Cause Trouble) , artist - Lil Kesh with translation

Lyrics " Skit 2 (Cause Trouble) "

Original text with translation

Skit 2 (Cause Trouble)

Lil Kesh

Gbeke there

Who be that talk say he won get pwoblem

Wetin dey worry you

You dey won cause trouble for me abi

Dem never tell you who I be

The last time wey we show for the final background

Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation

Them dey yan say them go gimme pwoblem

Naim I look down I say yeey

All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn

I give dem my last warning

If una try me I go give una pwoblem

I say if una show anyhow I go giv una doggy

Dem say which dog again una get dog for house

I say we no get dog na

If una burst bottle u no wetin I go do for here

You know wetin I go do for here

I go just pull my shoe run

Una dey craze

Na me una won kill

Other songs by the artist:

1

Don't Call Me

Lil Kesh, Zinoleesky • 2021

2

Able God

Chinko Ekun, Lil Kesh, Zlatan • 2018

3

Skibi Dat Off

VIKTOH, Lil Kesh • 2017

5

Ishe

Lil Kesh • 2016

6

Le Le Yi

YBNL MaFia Family, Lil Kesh, FIRE BOY • 2018

8

Skibi Dat

VIKTOH, Lil Kesh • 2015

9

Rora

Lil Kesh • 2017

11

Dan Ya Mo

DJ Jimmy Jatt, Lil Kesh, Viktor • 2016

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds