
Below is the lyrics of the song Give Them , artist - Koker with translation
Original text with translation
Koker
Ah!
Customer is always right
i tell you
(Chorus: Koker)
I don’t wana sing — i don’t wana sing
Now i wana sing
You don’t like the song — now you hear the song
Now you like the song
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo
No tell me what i know
(what i — what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for show — wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
I do my own — plus why you come dey bone
Ibiti mofelo — fekilo
Mofekiri shiriti mafildu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo
Na from cross from pikin dey work — small pikin dey work
And na from work man pikin dey chop — man pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck — man pikin must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop
Ibiti mofelo — fekilo
Mofekiri shiriti mafilodu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo
Koker • 2017
Falz, Koker • 2015
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds