
Below is the lyrics of the song Ja , artist - Kizz Daniel with translation
Original text with translation
Kizz Daniel
Select which language to translate into:
Kree…
Oh Vado…
Good to be good, ja
Bad to be good all the time, ja
Too much holiness, ja
Na im dey kill man pikin, ja ja ja
I’m just a human, ja
I’m not a bad persona, ja
Eyan lo desin loro, ja
Aiye o feni foro, ja ja ja
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Won tun ti pa’yan nita, ja
Awon ti fine boy nappers, ja
Officer show me your bag, ja
I want to see your logo SARS, ja ja ja
Election dey on, ja
They say goan get your PVC, ja
Dem swear for you or swear for me, ja
Who we want no dey win, ja ja ja
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Love and no hate, ja
Make you hate nobody, ja
No matter how dem wrong you, ja
No one holy oh, ja ja ja
E gbo information, ja
Talk about your confusion, ja
If you dey check your motor, ja
My brother hold your condom, ja ja ja
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Kizz Daniel, Otile Brown • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel, Davido • 2024
Kizz Daniel • 2018
Major Lazer, Kizz Daniel, Kranium • 2019
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2019
Kizz Daniel • 2021
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel, FLYBOY I.N.C • 2018
Kizz Daniel • 2020
Demmie Vee, Kizz Daniel • 2019
Adekunle Gold, Kizz Daniel • 2020
Kizz Daniel, Tiwa Savage, Young John • 2019
Kizz Daniel • 2018
Kizz Daniel • 2018
Ece Seçkin • 2025
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds