Celebration - Joeboy

Celebration - Joeboy

  • Year of release: 2021
  • Language: English
  • Duration: 2:39

Below is the lyrics of the song Celebration , artist - Joeboy with translation

Lyrics " Celebration "

Original text with translation

Celebration

Joeboy

Celebration

Celebration na

Jubilation

Jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration

Wey we con do for our life

We go dey alright o

Tori ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto

Ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto

Yeah yeah yeah yeah

E go clear if you get patience

Clean heart I no like pretense

Omo na blessings wey dey my location (Location o o)

Bad mind leave my circumference

Dem go do dem go yarn nonsense

I no send I dey for high vibrations oh

Tori ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto

Ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto

Yeah yeah yeah yeah yeah

Celebration

Celebration na

Jubilation (Na na na na)

Jubilation oh na na (Na na)

Celebration, celebration

Wey we con do for our life

We go dey alright o (No no no)

Gbese kan soke

Jijo yen je kin mo pe o wa okay

To ba fe lowo laye yi

Ogbeni kawo e soke ye

Loke loke loke

La ma ma lol

God Dey

No worry no worry my brother you know money go dey

Tori ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto

Ma lowo

Ma Lola

Ma ra le

Mara le

Ma jaye

Ma ra motto

Won ma ro pe

No she lotto (Eh eh)

Joe Joe Joeboy 'pon deck

Other songs by the artist:

1

love nwantiti (ah ah ah)

CKay, Joeboy, Kuami Eugene • 2020

5

Wawa

Ibraah, Joeboy • 2020

7

Let Them Know

Young jonn, Tiwa Savage, Joeboy • 2020

8

Call

DJ Voyst, Joeboy • 2020

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds