Ekaette - Iyanya, Tekno

Ekaette - Iyanya, Tekno

Год
2013
Язык
`English`
Длительность
202060

Below is the lyrics of the song Ekaette , artist - Iyanya, Tekno with translation

Lyrics " Ekaette "

Original text with translation

Ekaette

Iyanya, Tekno

She a baga .hmm

That’s **** music and *****

It’s iyanya

I follow her to calabar

Down to ogoja

Sey she score like kaka

Dribble like okocha

All the girls dem me yobo

She lionel messi

Bad girl, she dey dribble

No dey show no mercy

Ekaette love to dance

Hmmm dance dance dance dance

She say make i give am chance

She want to want to

Follow me wait o, wait o

Lord of mercy

Girl wey dey dribble pass messi

She know what to do absolutely

She kills me with her beauty

Me like the way she no waste time

The way she pass me the waist line

Cos she know say me on time

Online, she consign

Give it to me oya

Oh ma god oya

One touch oya

Ekaette love to dance

Put a badman, a chance

The other men, dem wan chance, wan chance

Ekaette love to dance

Lika this lika that dance

She sey make i give am chance

Call me scooby doo

And i dey move it

Call me a militant

Call me a soldier

As you see me me no bother

Techno, gospel and iyanya

E don dey sweet moving further

Just to go down low low low

Low low low low low low

Ekaette love to dance: etighi

Ekaette love to dance: do the azonto

Ekaette love to dance: alanta (alanta)

The dance she don’t know oo

But she like am

Ekaette love iyanya: kukere kukere kukere

She love d’banj: oliver twist

Ekaette love p-square: you must to chop my money

She like davido: ma dami duro

She like wizkid: ah nana na na, holla at your boy

Even neato c: omo i bad o

W4: like father like son

Mister rayce: baby go baby baby go

2baba: ihe neme ebelebe nya ro

Tilla man: ade abe ni ko ma roll

Its iyanya

Girl i promise if you test me

You will love me

It’s iyanya

Triple m g pon this

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds