I Don't Care - Flavour

I Don't Care - Flavour

  • Year of release: 2012
  • Language: English
  • Duration: 3:26

Below is the lyrics of the song I Don't Care , artist - Flavour with translation

Lyrics " I Don't Care "

Original text with translation

I Don't Care

Flavour

Anything wey you do dey must talk

My brother

Anything wey you do dey must talk

Yes dey must talk o dey must talk

Yes dey must talk o na dem get dia mouth

Ebelebe

I dont care (Mr Flavour)

Oh yes I don care (Wizboy)

I dont care I dont care I dont care I dont care

You dey yankee

You dey manchee

You dey port harcourt o

Na you be oga

You dey drive rangerover

You dey drive landrover

You dey aba

I dey panya

You dey putu eye for my business

You dey looku looku dey looku

You dey passi passi dy gossip

You dey yani yani okpaka

I bin don tell you sey

If you no lik my style

If you no like my way

And If you dont like the things I do

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

If you no get money

Nwanne bad belle go talk

If you come get money

Nwanne na dia e go worse

Akpuru gi na onu

Asutariba

Ngirigirigiri ka mgbiriba

Tell your story na Abiriba eh brother

Lekwa nu Wiz boy

Ya na Flavour no n’ogbo

Ifu anyi ka anyi n’abia

Biko chakwa n’uzo eh

Gotechanachelae

Gotechakampena

Kampefenekpona

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

You dey putu eye for my business

You dey looku looku dey looku

You dey passi passi dey gossip

You dey yani yani okpaka

I bin don tell you sey

If you no like my style

I dont care I dont care I dont care I dont care

Egbelebe

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

I dont care (I dont care)

Oh yes I dont care (I dont care)

Baby I dont care (I dont care)

If you dey buy moto

You dey call pomo

Ina ata kpomo

Ina atagodinu isi ewu

Nyangala nyangala nyangala

Nyanganyanyanyanyanya

Anything wey you do dey must talk (Fa g’ekwulili)

My brother

Yes dey must talk o dey must talk (Hehehe)

Yes dey must talk o na dem get dia mouth

Other songs by the artist:

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds