Talk - Falz

Talk - Falz

  • Year of release: 2019
  • Language: English
  • Duration: 2:31

Below is the lyrics of the song Talk , artist - Falz with translation

Lyrics " Talk "

Original text with translation

Talk

Falz

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Other songs by the artist:

1

Mercy

Falz • 2021

3

Body Language

Falz, Ajebo hustlers • 2021

5

I Do It

Falz • 2017

6

Daz How Star Do

Skiibii, Falz, Téni • 2019

10

How Far

Falz feat. Sir Dauda, Falz, Sir Dauda • 2014

14

Cool Parry

Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014

15

Marry Me

Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014

16

Senator

Falz • 2014

17

Jessica

Falz • 2014

19

Paddle

Falz, Kobi Jonz • 2017

20

Loving

Falz • 2019

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds