My Load - Fabian

My Load - Fabian

Альбом
Oba
Год
2009
Язык
`English`
Длительность
238180

Below is the lyrics of the song My Load , artist - Fabian with translation

Lyrics " My Load "

Original text with translation

My Load

Fabian

Na who geti loadi wey you dey carry?

Na who geti loadi wey you dey carry eee e?!

Na who geti loadi wey you dey carry brother?

Call: Jesus You carry my load for me eee

Res: You carry my loadi for me

Call: Papa You carry my loadi for me yeee

Res: You carry my loadi for me

Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee

Res: You carry my loadi for me

Call: Papa You carry my loadi for me yeee

Res: You carry my loadi for me

Some people dey carry wetin no be dem own

Dem dey take their mouth dey talk am

I geti this, I geti that

That thing no be your portion ee

Call: I no geti work e

Res: Jesus e carry

Call: When I’m broke eee

Res: Jesus e carry

Call: When I’m down ee e

Res: Jesus e carry

Call: When I’m lonely eee

Res: Jesus e carry

Call: You brake my heart

Res: Jesus e carry

Call: Eh!

E carry e

Res: E carry

Call: All my troubles

Res: Jesus e carry

Call: All my trouble eee

Res: Jesus e carry

Na Jesus Christ be the one

Wey dey carry my loadi for me

Na Jesus Christ be the one

Wey dey carry my loadi for me

He came to die on the cross

Just to carry my loadi for me

He came to die on the cross

Justto carry my loadi for me

Call: If I try narrate the things You do eee

Res: Oga agbakam isi

Call: the way You dey carry me like baby o o o

Res: Ime dalam obim le

Call: chim idi ebube

Res: okoko o

Call: The way You dey do me

Res: I never know

Carry me comot for makoko

You tush my life from head to toe

The way You dey bless me double o e e!

Res: Ewee chime e

Call: you comot my life from trouble o, le le!

Res: Chime e, eee

Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee

Res: you carry my loadi for me

Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee

Res: You carry my loadi for me

Call: You carry o, my loadi ee

Res: you carry my loadi for me

Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e

Res: you carry my loadi for me

My blessing is not of this world e e e

My success is not of this world yeee e

Touch not my anointed

Do my prophet no harm

For who God has blessed

No man no man can curse

Call: Anything I do e

Res: Jesus e carry

Call: Any song I sing ee

Res: Jesus e carry

Call: Anywhere I go

Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed

Na Jesus Christ be the one

Wey dey carry my loadi for me

Na Jesus Christ be the one

Wey dey carry my loadi for me

He came to die on the cross

Just to carry my loadi for me

He came to die on the cross

Justto carry my loadi for me

Call: Eee Jesus You carry my load for me

Res: you carry my loadi for me

Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee

Res: you carry my loadi for me

Call: Jesus You carry my load for me ee

Res: you carry my loadi for me

Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee

Res: you carry my loadi for me

Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e

Res: you carry my loadi for me…

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds