Efa Wo Ho Ben - E.L.

Efa Wo Ho Ben - E.L.

  • Year of release: 2019
  • Language: English
  • Duration: 3:33

Below is the lyrics of the song Efa Wo Ho Ben , artist - E.L. with translation

Lyrics " Efa Wo Ho Ben "

Original text with translation

Efa Wo Ho Ben

E.L.

After GMA norr the boy lost

Ebe long pause or he want stop

After all the B.A.R nah he no force

I hear say he beef Sark and Stonebwoy (Who tell you?)

Oh, no be me I talk, bɛ you know, boys

He dey sing sef eno be ein own voice

He get money by now he buy Rolls Royce (Tweaa)

Superstar you dey stay with your parents (Where?)

For Spintex, paddy no dey pay rent

Bɛ I know am then times wey he dey Pent

Everyday boys boys, he be gay eh?

Lomi, lomi kraa what e dey mean sef

Every slay queen, he go DM

He dey rush waa, wey he be the meanest

Wey this song he dey top no dey bee sef (Jesus!)

Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale ma na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Hardcore rapper wey be dbee

Bɛ we hear ein story for DC

Then times E. L e be funny sef

Na nothing wey he get, he be Fameye

What e do aa he dey go do for Yankee

He no dey like show for ein country

Ah today yankee, morrow hungry

Kɛ eteshi nɔɔ, ELien family, follow me

Bɛ you see the dread for ein head top?

Tattoo for ein hand then ein chest top?

Ebe the drug he dey do dey make he messop

'Cause I hear say he dey smoke like exhaust

So so Lomi do this, Lomi do that

Lomi do hit, Lomi do rap

What I walk like, the way I dey talk like

You no dey see say I dey talk about your life? (Oh why)

Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Ghana here, work wey e no dey

I know say all day you be home based

Ni obaa tawo noko kpakpa ni ofee 3h

You turn area sabelor, okay

Eh everyday you get headline

If you talk demma matter them go vex die

You biz them two plus two them go get five

If this song vex you, chale ɛfa wo ho bɛn?

Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Yeah na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Boys kasa paa what I do them (ɛfa wo ho bɛn?)

Come check, which one be your matter? (ɛfa wo ho bɛn?)

Chale man, na ɛfa wo ho ben? (ɛfa wo ho bɛn?)

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

Ɛfa wo ho bɛn?

New texts and translations on the site:

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds