
Below is the lyrics of the song Finish Work , artist - Duncan Mighty with translation
Original text with translation
Duncan Mighty
Finish finish finish work o
Finish finish finish eeeh
where them dey
you said i cant make it in ph (where you dey)
ive toured around the world scatter otu for uk
my pounds na large made
how many wey them dey
so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey
because they use to know you as nwa ogbonye
There is something wey dem no know
Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo (finish finish work o)
Ndi onwuwa (ndi onwuwa)
Ndi asiri (ndi asiri)
Ndi cho cho cho for another man wahala
I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula
ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum
ihe oma ma papa were were were
If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee
My brother na God I dey serve they finish work
Finish finish finish work oo
E yeah yeah
God dey finish work oo (finish finish work o)
You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo (enjoy oo) but when I enjoy
anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa
oo (nawa oo) I say nawa oo (nawa oo) nawa oo
Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on
my lane oo (dey on my lane oo) as you see me so (see me so) I no like okoro abegi
leave me alone (alone oo)
My people na God I dey serve they finish work oo
Finish finish finish work oo
My brother na God I dey serve dey finish work
Finish finish finish work oo
God e good good ee (finish finish finish work o)
My own God is faithful to me (finish finish finish work o)
Yeah yeah yeah yeah yeah o ain
Finish finish finish work o…
Tiwa Savage, Duncan Mighty • 2018
Duncan Mighty • 2016
Duncan Mighty • 2014
Duncan Mighty • 2018
Dmw, Davido, Duncan Mighty • 2018
Duncan Mighty • 2009
Phyno, Duncan Mighty • 2019
Dj Neptune, Mayorkun, Mr Eazi • 2020
Reekado Banks, Duncan Mighty • 2018
Duncan Mighty • 2011
Yemi Alade, Duncan Mighty • 2019
Duncan Mighty, Bomba Crack • 2011
Danas, Duncan Mighty, ILL Bliss • 2015
Duncan Mighty • 2011
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Songs in different languages
High-quality translations into all languages
Find the texts you need in seconds