Blaq Jerzee, WizKid
Оригинальный текст с переводом
Blaq Jerzee, WizKid
Iyeh
Starboy
Iyeh
SJW Music
Oh
Oh
I dey give am to my London girls
Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti shu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you
Iyeh
I no fit say that
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Kalakunta na the place
Wey dem legalize Arizona
Dey legalize Arizona
Ye ye dey legalize my Arizona
Legalize my Arizonayeh yeh
When the gbedu drop
When e enter them dey feel am
When e enter them dey feel am
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the Ego
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the Ego
Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti shu eh
Me I never sleep belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with Shawty
Money dey for my mind
Seven AM in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
I say early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
Early mo mo
Wo te mi pe mi
Wan ti so pe owo ti jade o
What’s up in
What’s up in
Ja jaiye
Non stopping
For your informate
Tori pe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the Sword
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Like say me I fumigate
Release
For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the Sword
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Like say me I fumigate
Release
Kalakunta na the place
Wey dem legalize Arizona
Dey legalize Arizona
Ye ye Dey legalize my Arizona
Legalize my Arizonayeh yeh
Ие
Старбой
Ие
SJW Музыка
Ой
Ой
Я даю своим лондонским девочкам
Скажи вибрации
Калаку э
Сделай меня высоко
Парашют да
Заставь меня курить калаку, а
Если вы можете понять
Дежа вю э
Иль ти мо, иль ти шу э
Я никогда не сплю, а
Какая погоня
я преследую
Скажи, что вода лучше тебя
Ие
Я не могу сказать, что
Даже когда я с Shawty
Деньги для моего разума
Семь утра
Меня, я хочу, чтобы мой молоть
Мои боли исчезают каждый раз, когда я вижу тебя
Мигрень исчезает каждый раз, когда я вижу поцелуй
Даже когда я с Shawty
Деньги для моего разума
Семь утра
Меня, я хочу, чтобы мой молоть
Мои боли исчезают каждый раз, когда я вижу тебя
Мигрень исчезает каждый раз, когда я вижу поцелуй
Я говорю рано мо мо
Во те ми пе ми
Wan ti so pe owo ti jade o
Что случилось
Что случилось
Джа джайе
без остановки
Ранний мес. мес.
Во те ми пе ми
Wan ti so pe owo ti jade o
Что случилось
Что случилось
Джа джайе
без остановки
Калакунта на месте
Мы легализуем Аризону
Они легализуют Аризону
Вы, вы, легализовали мою Аризону
Узаконить мою Аризону, да
Когда падение гбеду
Когда они входят в них, они чувствуют себя
Когда они входят в них, они чувствуют себя
Прежде чем любовь придет, они покажут
Прежде чем любовь придет, они покажут Эго
Прежде чем любовь придет, они покажут
Прежде чем любовь придет, они покажут Эго
Скажи вибрации
Калаку э
Сделай меня высоко
Парашют да
Заставь меня курить калаку, а
Если вы можете понять
Дежа вю э
Иль ти мо, иль ти шу э
Я никогда не сплю, а
Какая погоня
я преследую
Скажи, что вода лучше тебя
Даже когда я с Shawty
Деньги для моего разума
Семь утра
Меня, я хочу, чтобы мой молоть
Мои боли исчезают каждый раз, когда я вижу тебя
Мигрень исчезает каждый раз, когда я вижу поцелуй
Даже когда я с Shawty
Деньги для моего разума
Семь утра
Меня, я хочу, чтобы мой молоть
Мои боли исчезают каждый раз, когда я вижу тебя
Мигрень исчезает каждый раз, когда я вижу поцелуй
Я говорю рано мо мо
Во те ми пе ми
Wan ti so pe owo ti jade o
Что случилось
Что случилось
Джа джайе
без остановки
Ранний мес. мес.
Во те ми пе ми
Wan ti so pe owo ti jade o
Что случилось
Что случилось
Джа джайе
без остановки
Для вашего сведения
Тори, мы связаны
Нет в виду сказать, что мы дружим
Оя убейте их мечом
Заставь их задохнуться
Убей их, как негодяй
Как сказать мне, я окуриваю
Выпускать
Для вашего сведения
Торикпе мы связываем
Нет в виду сказать, что мы дружим
Оя убейте их мечом
Заставь их задохнуться
Убей их, как негодяй
Как сказать мне, я окуриваю
Выпускать
Калакунта на месте
Мы легализуем Аризону
Они легализуют Аризону
Ye ye Dey легализовать мою Аризону
Узаконить мою Аризону, да
2016 •Drake, WizKid, Kyla
2018 •Metro Boomin, Swae Lee, WizKid
2018 •Major Lazer, MOTi, Ty Dolla $ign
2018 •Metro Boomin, J. Balvin, WizKid
2019 •Skepta, Lay-z, WizKid
2018 •Starboy, WizKid, SPOTLESS
2019 •Starboy, Chronixx, WizKid
2018 •Skepta, WizKid
2018 •VYBZ Kartel, WizKid
2022 •Aṣa, WizKid
2021 •Dave, WizKid
2020 •DJ Tunez, adekunle gold, WizKid
2018 •MHD, WizKid
2019 •Starboy, WizKid, London
2020 •WizKid, Tiwa Savage
2019 •Kojo Funds, WizKid
2018 •DJ Tunez, WizKid, Reekado Banks
2021 •YUNG L, WizKid
2017 •Wale, Major Lazer, Dua Lipa
2018 •Olamide, WizKid
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды