MuzText
Тексты с переводом
Mercy - adekunle gold
С переводом

Mercy

adekunle gold

Год
2022
Язык
en
Длительность
167500

Текст песни "Mercy"

Оригинальный текст с переводом

Mercy

adekunle gold

Оригинальный текст

AG Baby carry body body

Bad Boy Deks no dey worry worry

Open my eyes show me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Scatter them far away across the seven seas

Helper wey dey disguise na principality

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

As you can see I’m just beginning

And I trouble nobody

So make nobody bother mi

As you see me na God dey fight for me

Nobody touching me

Can’t stop my destiny

Wetin I do do do

Shey I be your telly your daily news

Been a long time man I paid my dues

I’m premium now so I pick and choose

Ni ita faaji won mo bi mo se je

Bad boy deks I no apologize

Bet on myself and I’m rolling the dice

Kilamity Kilamity o

Oh lord have mercy mercy

This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty

Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin

Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi

Can’t kill my light I’m sorry sorry

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

When I show

Make dem make way make way

When I show

Make dem gbese

I go dey po

I go denge denge

I go dey po

Dem go wakakurukere

Tell me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Open my eyes show me who dey for me

Make I no dey pop rosé with my enemy

Перевод песни

Боди для новорожденных AG

Bad Boy Deks, не волнуйся, не волнуйся

Открой мне глаза, покажи мне, кто для меня

Сделай так, чтобы я не поп-розе с моим врагом

Разбросайте их далеко по семи морям

Помощник, который маскирует княжество

Господи, помилуй, помилуй

Этой фальшивой любви много.

Они пытаются сделать человека грязным, грязным

Jah Jah ma je a она грешит, она грешит

Кто родился песин песин

Wey wan пересечет меня, заставь их попробовать меня, попробуй меня.

Красные глаза Красные глаза больше нет пади пади

Не могу убить мой свет, извини, извини.

Когда я показываю

Заставь их уступить дорогу

Когда я показываю

Сделать дем gbese

я иду по

я иду денге денге

я иду по

Дем иди вакакурукере

Когда я показываю

Заставь их уступить дорогу

Когда я показываю

Сделать дем gbese

я иду по

я иду денге денге

я иду по

Дем иди вакакурукере

Как видите, я только начинаю

И я никого не беспокою

Так что никто не беспокоит меня

Когда ты видишь меня, Бог сражается за меня.

Меня никто не трогает

Не могу остановить мою судьбу

Wetin я действительно делаю

Шей, я буду твоим теликом, твоими ежедневными новостями.

Долгое время я платил взносы

Теперь я премиум, поэтому я выбираю

Ниита фааджи выиграл мо би мо се дже

Плохой мальчик, я не извиняюсь

Делаю ставку на себя, и я бросаю кости

Киламити Киламити о

Господи, помилуй, помилуй

Этой фальшивой любви много.

Они пытаются сделать человека грязным, грязным

Jah Jah ma je a она грешит, она грешит

Кто родился песин песин

Wey wan пересечет меня, заставь их попробовать меня, попробуй меня.

Красные глаза Красные глаза больше нет пади пади

Не могу убить мой свет, извини, извини.

Когда я показываю

Заставь их уступить дорогу

Когда я показываю

Сделать дем gbese

я иду по

я иду денге денге

я иду по

Дем иди вакакурукере

Когда я показываю

Заставь их уступить дорогу

Когда я показываю

Сделать дем gbese

я иду по

я иду денге денге

я иду по

Дем иди вакакурукере

Скажи мне, кто для меня

Сделай так, чтобы я не поп-розе с моим врагом

Открой мне глаза, покажи мне, кто для меня

Сделай так, чтобы я не поп-розе с моим врагом

🎵 Прослушиваний: N/A❤️ В избранном: N/A📅 Добавлено: 03.02.2022
:5/5 | 1

2+ миллиона текстов

Огромная база текстов песен на разных языках

Переводы

Качественные переводы на русский язык

Быстрый поиск

Находите нужные тексты за секунды