Yemi Alade, Rick Ross
Оригинальный текст с переводом
Yemi Alade, Rick Ross
Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah
Oh my gosh oh, Oh my gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh
My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby me no go freaker, (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I’m a no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What ?!
Eh eh eh, am taken
Oh noo, am taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh am taken
Baby you good, you good for me
The only one for me oh, oh oh
Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off
I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby, me no go freaker, (freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I’m no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What!
Eh eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss', (joss), na wetin he dey call me, (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover
Summer, summer
О да да да, о да да
О, черт возьми, о, черт возьми, о
О, Боже мой, о, о, о, о, о
Мой Помидор Джосс, если он меня зовет
Он не знает, что я злюсь на меня
Прекрасных девушек их много, но он оставил их и выбрал меня
Он говорит, как есть, никакая другая девушка не может свергнуть меня.
Я не иду за угол (угол, угол)
На ты мой настоящий любовник, (любовник, любовник)
Будь то зима или лето, (лето, лето)
Детка, я не урод, (урод)
Я не пойду на хуй, для тебя я не пойду (Эх, не пойду)
Много тостеров для моего района, много тостеров для моего района
Но я не даю им лица, (для вас я запретная зона)
Не люби их лица, (да, не ходи)
Что ?!
Эх, да, меня взяли
О нет, меня взяли
О боже, о боже, о боже, ох
О, черт возьми, ох, меня взяли
Малыш, ты хорош, ты хорош для меня.
Единственный для меня, о, о, о
Ekwu ekwu, eme eme, мы всегда согласны, о, о, о
Ах, если ты скажешь, успокойся, успокойся
Если вы скажете, чтобы я загорелся, загорелся
Если вы скажете, что я начну лаять, как бинго, они просто спрыгнут
Я не иду за угол (угол, угол)
На ты мой настоящий любовник, (любовник, любовник)
Будь то зима или лето, (лето, лето)
Детка, я не урод, (урод)
Я не пойду, для тебя я не пойду, (Эх, не пойду)
Много тостеров для моего района, много тостеров для моего района
Но я не даю им лица, (для вас я не в зоне досягаемости)
Не люби их лица, (да, не ходи)
Что!
Эх, да, меня взяли
О нет, меня взяли
О, черт возьми, о, черт возьми, о (я занят, о)
Боже мой, о, о, о, о, о, о
Мой Помидор Джосс, (джосс), на то, что он меня зовет, (Боже)
Он не знает, что я злюсь на меня, (ааа)
Прекрасных девушек их много, но он оставил их и выбрал меня
Он говорит, как есть, никакая другая девушка не может свергнуть меня.
Йеми Аладе, о, (Боже мой, Фиоки), ооо
Эффиззи да да да
Coublon oh, e дей бить oh
Любовник, любовник (Обмен обменами), любовник, любовник
Лето, лето
2016 •Skrillex, Rick Ross
2021 •Bebe Rexha, Rick Ross
2020 •Yemi Alade
2019 •Drake, Rick Ross
2017 •Fergie, Rick Ross
2021 •DJ Snake, Rick Ross, Rich Brian
2017 •Yemi Alade
2009 •Kanye West, Jay-Z, Rick Ross
2020 •Yemi Alade
2016 •Yemi Alade
2011 •The Game, 2 Chainz, Rick Ross
2009 •Kanye West, Rick Ross
2020 •Yemi Alade, Rudeboy
2016 •Yemi Alade, P-Square
2005 •Rick Ross
2014 •Yemi Alade
2012 •Ace Hood, Future, Rick Ross
2020 •Harmonize, Yemi Alade
2013 •Rick Ross, The Weeknd
2014 •Rick Ross, Rocko
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды