One Life - WizKid, Maleek Berry

One Life - WizKid, Maleek Berry

Год
2017
Язык
`English`
Длительность
210100

Below is the lyrics of the song One Life , artist - WizKid, Maleek Berry with translation

Lyrics " One Life "

Original text with translation

One Life

WizKid, Maleek Berry

Berry, Berry killing this one

Berry murder this, Berry pound this (hey yaa)

Berry Berry, Berry and Wizzy…

Maleek Berry yeh…

Whine on d’beat Wizzy baby yeh

Aro o o o… Badman… Go down

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Man na real badman no need to prove nothing

Killin' every beat we are here e don tey

Shebi na first street wey I dey

Wey I hustle for the pay now god don bless my day

Now I denge pose…

Girls dem love my koboko

Guys say my music make dem dey choko

Starboy takeover the street don dey kolo

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Everyday me and money grind

I say na money, me I just dey fine

I like the party me I no dey fat

Everyday, me I like to shine

I get the couple girls wey go die for me

And the couple girls wey no dey smile

And the girls dem dey steady die for me

Dem dey tell me na me dem dey find

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Ika poju ninu omo araye

So when I hustle I dey keep am on the low-oh

When you chop don’t let anybody know-oh

Cos no be everybody happy for your show-oh

Ika poju ninu omo araye

So when I hustle I dey keep am on the low-oh

When you chop don’t let anybody know-oh

Cos no be everybody happy for your show-oh

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds