On A Jay - The Flowolf, Dremo, Mayorkun

On A Jay - The Flowolf, Dremo, Mayorkun

Год
2020
Язык
`English`
Длительность
104730

Below is the lyrics of the song On A Jay , artist - The Flowolf, Dremo, Mayorkun with translation

Lyrics " On A Jay "

Original text with translation

On A Jay

The Flowolf, Dremo, Mayorkun

Guy help me record am…

Ocho

Of Lagos

Fresh

Code name

I am the flowolf (a hoo Aya ya)

(Mayokun) I’m on a jay

I no no weytin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (Pele Mary Kay)

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I’m on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

(Flowolf) Omo guys seh naso e be when Una dey start (as how?)

As in everybody want this or that (but seh nah pa)

Omo nah pa o dem no understand

So so kill dem wan kill me since we give them how far (how far)

(Mayokun) no be everybody you fit reply

(Dremo) normal p na cause who no understand no be your guy

(Flowolf) Omo na lie the guilt tripping

Omo na die like Eva don dey whine

No vex nah how your side

(Dremo) Omo I dey but I don dey cause I’m on a jay

But any which way

Can’t count how many shows we don play for Inter-state

Wey rest of the money promoter no go pay

(Mayokun) for 2016 nah David house we day (ge ge)

And for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge)

You know the P all your P self know the Q

Them dey come to collect arizo inside my room (of le)

But we dey ball obafemi self dey play (dey play oh)

(Dremo) Everybody head no be the same

O wa fun wo no the Zinedine Zidane

Ran wo le ti I go tailor anybody for the day

(Mayokun) Cause I’m on a jay (A hoo)

I no no weytin dey sup last night

No fit remember weytin I talk cause I was on a jay

You need make up your mind right now

Ko ma lo fi lo Ku lo lo

Mi pele Mary Kay (A hoo)

You no know weytin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I’m on a jay

A hoo just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds