Kikoliko - Sister Deborah, Joey B

Kikoliko - Sister Deborah, Joey B

Год
2015
Язык
`English`
Длительность
203890

Below is the lyrics of the song Kikoliko , artist - Sister Deborah, Joey B with translation

Lyrics " Kikoliko "

Original text with translation

Kikoliko

Sister Deborah, Joey B

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko ko

Wuzzurrp it’s me

Sister Durrrby

U asked for a new song

It’s ready

Y u open yor mouth?

Is your jaw heavy?

Utilise the dance floor

Make steady

Always happy yorself in any condition

Just free yor mind clear the confusion

U go see, u go find, the solution

E go b, clean yor mind from pollution

Dey wan mek I fall

But I no norr how

Wey dey wan mek I stall

But I no norr how

And dey wan mek I dull

But I no norr how

I just go to the mall

And I blow ten thou 2X

See ma hair

See ma dress

See ma shoes

Oh yes

See ma phone

See ma purse

So blessed

Its a curse

See ma nails

On fleek

Or the beat

Kuvie

See ma teeth

So neat

DJ Track

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko

Kikoliko ko ko ko 2X

Ok

Dey wan mek I fall

But dey dey lie bad

Dem see u for town too ah dem dey smile pass

Villager e come Accra fresh

Ask Wan

Love

Nobody dey show pass we

Trust

I dey jay my eye den do my tin

My future too bright for u to dim

I never dey barb y dey dey do so

E b my fault say moves make slow?

Opportunities dey

Chale grab yours

Instead of grabbing somebody’s

E b dancefloor?

1 time for my brodders wey dey grind more

2 times too for my sisters wey dey grind more

I dey chillop for my side chale wot’s good?

Free shots for my killers wey dey wan booze

Happy yor boddi mek doors open wider

Clean heart be the free pass

Think twicer

Yah…

*slow*

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds