First of All - Olamide

First of All - Olamide

Альбом
YBNL
Год
2016
Язык
`English`
Длительность
186670

Below is the lyrics of the song First of All , artist - Olamide with translation

Lyrics " First of All "

Original text with translation

First of All

Olamide

Charle, you fit say I make a fool o

I no send, I no send

Charle you fit say I make a fool o

I no send, I no send

First of all

Introduction, ah Introduction

First of all introduction

Okay, ah edonu

First of all

introduction,

Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan

In other news

I’m in love with My boo,

and I no dey place another one above

Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana?

Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana

Shey mo jo KK Fosu?

Mofo, gbagbe, abi o nsu?

Na we dey control the whole arena

Either we dey for Nigeria or Ghana

In other news, I’m a bad man

Wey dey intimidate Superman and Batman

When other boys dem they wear one shirt

Different shoes

Not me!

kilo fe f’oshe?

(do I look like Awilo Longomba?

Are you a learner?)

First of all

Go down low, Go down low

First of all

Go down low, Go down low

Ma s’iwa wu

Go down low, go down low

Gbagbe oshi

Go down low, go down low

In short o le pe mi ni M. I

Oga gan fun e afi bi ti Waje

Ex boyfriend e, left eye

So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje

They don’t know from the place we dey come

We dey kill every show like sey we dey with a gun

You don’t know the thing

I go show you the thing

But before I show you

(Go down low)

I say you loving the thing

Wanna touching the thing

Make all them other girls

(Go down low)

Won fe ta catapult

Fun eye to wa lori Twitter

Shey emi wa jo omo ase with a filter

I be like Fally Pupa for your eyes

(Are you a learner?)

First of all

Go down low, Go down low

First of all

Go down low, Go down low

Ma s’iwa wu

Go down low, go down low

Gbagbe oshi

Go down low, go down low

Okay,

They say I razz, coz I come from the street

But one man poison na another man meat

Charle, let me catch my breathe

Give bad man a break talk about the fresh

I see for your eyes you want the Gucci bag

All the Jimmy Choo, you want to kuku buy

And I no dey sey make you no dey like them but

(Go down low)

Before we go buy them

It’s okay, you wan dey carry your shoulder

I go dey by your side, call me your soldier

Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa

Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa

I’m tired man,

This story don dey long

Make we fry am mhen

I’m tired mhen

Oh my Gois!

Am I mad?!

First of all

Go down low, Go down low

First of all

Go down low, Go down low

Ma s’iwa wu

Go down low, go down low

Gbagbe oshi

Go down low, go down low

Phils, the Mr Producer

Bring the beat back for God’s sake

Thank you sir!

Oya stop!

I don tire mhen

I dey play, I dey play, I dey play

Bring am back, I wan enjoy am

Hello baby

It’s Ola baby!

Olamide is here noni

Hehehe

My God

YBNL

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds