Epo - Joe El., Davido, Zlatan

Epo - Joe El., Davido, Zlatan

Год
2021
Язык
`English`
Длительность
211580

Below is the lyrics of the song Epo , artist - Joe El., Davido, Zlatan with translation

Lyrics " Epo "

Original text with translation

Epo

Joe El., Davido, Zlatan

O l’ata, o l’epo

Shekpe

O l’epo, o l’ata

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

Omo nothing do me o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I dey hustle on a daily

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

Nothing do you o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

Still dey hustle on a daily o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I get ginger for body no be lie

Omo nothing pass oche

Because oche get e che

I get ginger for body no be lie

Them go ask me where I go go

Them wan know the ko ko

Bad man me a go low, so low

Come back make I choko choko

Galala no be konto konto

Sokoto no be Tokyo shey you know

This life wey we dey so mikasa sukusa

Make you dance your makosa

Ebi o le pa mi o

Ko le pa mi

Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye

Omo nothing do me o

O l’ata o l’epo

L’epo l’ata

I dey hustle on a daily o

O l’ata, o l’epo

O l’epo o l’ata

Nothing do you o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I still dey hustle on a daily

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I prefer to die like a lion in the jungle

Than to come city come dey do like bingo

I know say I dey try them dey pray make I fumble

Aiye le she o l’ata o l’epo

This fire just can’t ku this motor can’t taku

Omo?

zanku fi ojo jumo taku

Forward ever backward ke, it is a taboo

E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain

If I go school I get certificate I no fit use am chop

Wetin I gain

O bu owu ego ego ego ego?

Ego bia ne ba

From darkness to up nepa

Make them see me dey shout e ba

Adanma bia ne ba

Omo nothing do me o

O l’ata o l’epo

L’epo l’ata

I dey hustle on a daily o

O l’ata, o l’epo

O l’epo o l’ata

Nothing do you o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I still dey hustle on a daily

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

Girl I wanna ride inna your Range Rover

Do the dirty whine do the leg over

Enter jango jangolover

Wanna jam my kele issa take over

Omo I say nothing do me

Jevovah cover me

My mama dey for heaven and she no fit loose guard me

I get too much cash and dem no fit buga mi

And when your boss see me e go hala oga mi

Whats up tonight

Do you and your best wanna rock tonight

Ah make we drink tonight

Do you wanna pop with the?

tonight

Say what’s up tonight

E be you only you I want chop tonight

Make we drink tonight

Do you wanna pop with the?

tonight

Omo nothing do me o

O l’ata o l’epo

L’epo l’ata

I dey hustle on a daily o

O l’ata, o l’epo

O l’epo o l’ata

Nothing do you o

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

I still dey hustle on a daily

O l’ata o l’epo

O l’epo o l’ata

2+ million lyrics

Songs in different languages

Translations

High-quality translations into all languages

Quick search

Find the texts you need in seconds