Erigga, Zlatan
Оригинальный текст с переводом
Erigga, Zlatan
Day break, everywhere burst
Abeg!
Kapaichumarimarichopaco
Wo!
I be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Abeg
We be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wo!
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga (Wahala)
Zlatan (Abeg)
Pawon
Pelu Lampard
Na who popo catch na him be criminal
Verse 1 Erigga
Who you know for the street wey dey carry talk (paper)
Voltage wey dey carry chalk
(Abeg)
Ask your girl who dey carry fork
But I dash you pack, your girl too dey carry chalk
I slack her pants run enter waf for side
For two weeks na my hotel she dey residents
Like stereo, she no wan let my nipple go
So addicted, you such say she dey sniff coco?
Eeh God money too sweet abeg
Rise her leg the kind style when I bean abeg
Quench her find join am, I no dey feel bad
Waka leave them go one side go smoke my laud
Warri crisis pikin, no shit in speaking
You thinking stinking
Fuck what you’ve been drinking
Professor Linkin toward this jogodo
Who wan jump if I hold am na kokoko
Badman
I be badman original
If no be money matter biko don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Abeg
We be badman original
If no be money matter abeg don’t call my cellular
Na who popo catch na him be criminal
We be V.I.P for this town na you be regular
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Wo!
Ego
Kudi
Owo
Wrapper
Erigga
Zlatan
Pawon
Pelu Lampard
Kapaichumarimarichopaco
Rapper bi temi bai wonri
Рассвет, везде лопнул
Абег!
Капайчумаримаричопако
Во!
Я бэдмен оригинальный
Если деньги не имеют значения, Бико не звони мне на сотовый
На кого попо поймать его, быть преступником
Мы будем V.I.P для этого города, а ты будешь постоянным
Абег
Мы оригинальны
Если деньги не имеют значения, Бико не звони мне на сотовый
На кого попо поймать его, быть преступником
Мы будем V.I.P для этого города, а ты будешь постоянным
Эго
Куди
Ово
Обертка
Эригга
Златан
Павон
Пелу Лэмпард
Во!
Эго
Куди
Ово
Обертка
Эригга (Вахала)
Златан (Абег)
Павон
Пелу Лэмпард
На кого попо поймать его, быть преступником
Стих 1 Эригга
Кого вы знаете на улице, мы ведем разговоры (бумага)
Напряжение мы носим мелом
(Абег)
Спроси свою девушку, кто носит вилку
Но я бросаю тебя, твоя девушка тоже носит мел
Я расстегиваю ее штаны, бегу, вхожу в бок
В течение двух недель в моем отеле она жила
Как стерео, она не хочет отпускать мой сосок
Так пристрастилась, ты что, говоришь, что она нюхает кокос?
Эх, Боже, деньги слишком сладкие, попрошу
Поднимите ее ногу добрым стилем, когда я умоляю
Утоли ее, найди меня, я не чувствую себя плохо
Вака, оставь их, иди в одну сторону, иди, кури, мой похвальба
Уорри кризис пикин, ни хрена не говорит
Ты думаешь вонючий
К черту то, что ты пил
Профессор Линкин к этому джогодо
Кто хочет прыгать, если я держу на кококо
Плохой человек
Я бэдмен оригинальный
Если деньги не имеют значения, Бико не звони мне на сотовый
На кого попо поймать его, быть преступником
Мы будем V.I.P для этого города, а ты будешь постоянным
Абег
Мы оригинальны
Если деньги не имеют значения, пожалуйста, не звоните на мой мобильный
На кого попо поймать его, быть преступником
Мы будем V.I.P для этого города, а ты будешь постоянным
Эго
Куди
Ово
Обертка
Эригга
Златан
Павон
Пелу Лэмпард
Во!
Эго
Куди
Ово
Обертка
Эригга
Златан
Павон
Пелу Лэмпард
Капайчумаримаричопако
Рэпер Би Теми Бай Вонри
2019 •Erigga, Oga network
2019 •Burna Boy, Zlatan
2024 •Zlatan
2019 •Tekno, Zlatan
2018 •Sho Madjozi, PapiSnoop, Ycee
2019 •Erigga
2019 •Erigga, Dr Barz
2019 •Erigga, Prinx Emmanuel
2019 •Erigga, yung zee Onos
2019 •Erigga, Graham D
2019 •Naira Marley, Zlatan
2019 •Zlatan
2019 •Zlatan
2019 •Zlatan
2019 •Erigga, Sipi
2019 •Zlatan, Davido, Yonda
2019 •Zlatan, Patoranking
2019 •Zlatan, Burna Boy
2019 •Erigga, Ice Prince
2019 •Zlatan, Jamo Pyper, PapiSnoop
Огромная база текстов песен на разных языках
Качественные переводы на русский язык
Находите нужные тексты за секунды